BANK ALERT LYRICS BY
P-SQUARE
INTRO
Ehnehn, iye eeh, iye eeh
Oh no, no, no
HOOK,CHORUS
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Girl is up to you but I dey pray you say
I do
Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come
for you
Eeh eeh
Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo
Kainje nai ke Bishop na ega di go ega di
go
Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo
Kainje nai ke Bishop na ifa di go ifa di
go
Ehnehn
VERSE 1
Today na today eeh, and when I finish you
go no say na me
As you dey they delay eeh, to proof my
Love, you must to chop my money eeh
Because my bank alert na kpagam, my
cheque he no dey bounce
My mansion gbadam, baby take a look
around
my bank alert na kpagam, my cheque he no
dey bounce
My mansion gbadam, make you take a look
around
HOOK/CHORUS
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Girl is up to you but I dey pray you say
I do
Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come
for you
Eeh eeh
Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo
Kainje nai ke Bishop na ega di go ega di
go
Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo
Kainje nai ke Bishop na ifa di go ifa di
go
Ehnehn
VERSE 2
Like play, like play eeh, the person wey
one chop you run dey beg to stay eeh
Dem say I dey craze, say which kin love
be dis?
They don’t know how I feel
BRIDGE
Baby say something something
Make we do something something
I ye eeh, let me here you say ‘I do’
Baby say something something
Make we do something something
I ye eeh, baby mu na gi be bi ooh
CHORUS
Because my bank alert na kpagam, my
cheque he no dey bounce
My mansion gbadam, baby take a look
around
my bank alert na kpagam, my cheque he no
dey bounce
My mansion gbadam, make you take a look
around
HOOK/CHORUS
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Girl is up to you but I dey pray you say
I do
Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come
for you
Eeh eeh
Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo
Kainje nai ke Bishop na ega di go ega di
go
Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo
Kainje nai ke Bishop na ifa di go ifa di
go
Ehnehn
VERSE 3
Ehnehn Ehnehn, Ehnehn Ehnehn ,Ehnehn
Ehnehn , Eeh
Iye eeh Iye eeh Iye eeh Iye eeh, Iye
eehIye eeh
Ehnehn eeh!eeh! eeh!
Emmanu o di ri zi o, eeh, Imakuo ogim
jido, eeh eh eeeh
Imakuo efisi nji ooh efisi nji ooh efisi
nji ooh, imakuo ndi ndi di o
Because my bank alert na kpagam, my
cheque he no dey bounce
My mansion gbadam, baby take a look
around
my bank alert na kpagam, my cheque he no
dey bounce
My mansion gbadam, make you take a look
around
HOOK/CHORUS
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Girl is up to you but I still dey pray
you say I do
Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come
for youuuuuuuu
Eeh eeh
Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo
Kainje nai ke Bishop na ega di go ega di
go
Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo Iyo gogo
Kainje nai ke Bishop na ifa di go ifa di
go
Ehnehn
No comments:
Post a Comment